Fresh tune from the Okoye Brothers PSquare after a long break ,the dynamic duo are back with ” OMG” Free Me .
Size: 3.59 MB
Duration: 00:03:52
Artist: PSquare
Album: Unknown
Views: 2217
Downloads: 239
Added: Sep 02, 2015 at 20:48
Lyrics: [Intro]
Oh my God oh
Oh my God oh
Dem dey dey speculate
Oya free me now
[Verse 1]
Wen we come around
we dey shut dem city down
We dey rock and boogey down
We dey pop champagne
Nd we no dey drown oh
Why dey dey frown
Why u dey frown
Wen we dey ur town
Why b say u no dey look around
Den u go know say no be mouth oh
Oh my God oh (2x)
Dem say we dey jazz oh (2x)
Some people dey mad oh
say na juju we dey add oh (we dey add oh)
Na d collabo
Wey we dey do
With our God oh
na hin dey yakata
Dey work oh
Nobi today (2x)
[Hook]
Dem dey hide
Like ray Charles
Some of dey wonder
Like steven wonder
How we dey glad (2x)
No b man oh (2x)
Na God eh (3x)
Free me now
[Chorus (2x)]
Oya make u free me (2x)
Free me
Be yourself
U Can never be me (omo na God oh)
[Verse 2]
Why u dey analyze
Why u dey vex and criticise
Na ma time
I dey utilize
We dey make my account dey arise
If u sit down dere dey look oh
Ur bank alert go dey minimize oh
Nd if u won wear ma shoes oh
Unwanu Check am out
Whether na ur size oh
Oh my God oh (2x)
Dem say we dey jazz oh (2x)
Some people dey mad oh
say na juju we dey add oh
Na the collabo
Wey we dey do
With our God oh
na hin dey yakata
Dey work oh
Nobi today (2x)
[Hook]
Dem dey hide
Like ray Charles
Some of dem dey wonder
Like steven wonder
How we dey glad (dey glad)
No b man oh (2x)
Na God eh (2x)
Free me now
[Chorus]
Oya make u free me
Free me (2x)
Be yourself
U Can never be me (omo na God oh)
Oh my God oh (2x)
Dem dey dey speculate
Oya free me now
Oh my God oh (2x);
Dem dey dey speculate
[Hook]
Dem dey hide
Like ray Charles
Some of dem dey wonder
Like steven wonder
How we dey glad (dey glad)
No b man oh (2x)
Na God eh (2x)
Free me now
[Chorus (2x)]
Oya make u free me
Free me (2x)
Be yourself
U Can never be me (omo na God oh)